Amos K - Fly High

If we do wey eno source we go try and try again
If we do wey edey flop we go try and try again
If we do wey eno source we go try and try again
We go try and try again
We go try and try again yeah yeah
If I do wey eno source, eno dey mean say it be loss
I just for dey pause
Think about it, I never dey quit
So i do am and do am again
I do it and do it again cos I know it go pay
Even in drought one day ego rain
Even if you doubt one day ago make
And that's word to the people who no dey believe
Ago do make you see, ago do make it bee
If you do sef ago do make you flee
Put in the work cos this is the path I choose
Never dey stop till I'm on the news
Never dey stop till I get what I want
At the front, with my crew, granting interviews
If we do wey eno source we go try and try again
If we do wey edey flop we go try and try again
If we do wey eno source we go try and try again
We go try and try again
We go try and try again yeah yeah
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
The future I want for myself
No be the one you go stress everyday cos aban no dey pay
It no be the one you go stress everyday Cos somebody throw your cv away
The system is corrupt and fake
You no go make am if you nor nor somebody in a high place
Even your service sef ego be case
If I hear this then astart dey amaze
So a pick mind ago dey grind
With the music yeah I go overtime
Put in the work cos this is the path I choose
Never dey stop till I'm on the news
Never dey stop till I get what I want
At the front , with my crew, granting interviews
If we do wey eno source we go try and try again
If we do wey edey flop we go try and try again
If we do wey eno source we go try and try again
We go try and try again
We go try and try again yeah yeah
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
If we do wey eno source we go try and try again
If we do wey edey flop we go try and try again
If we do wey eno source we go try and try again
We go try and try again
We go try and try again yeah yeah
If we do wey eno source we go try and try again
If we do wey edey flop we go try and try again
If we do wey eno source we go try and try again
We go try and try again
We go try and try again yeah yeah
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high
Till we fly high

Written by:
Kodwo Amos

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Amos K

View Profile