TIM AYO - FOREVER

Shey na you go follow me dey
Forever my love o
Till hair turn to grey baby

Shey na you go carry my name
Cos my mother dey wait o
No time to delay baby

Oh baby you go follow me go my house
You go follow me see daddy
You go follow me go my love oh

Oh baby you go follow me go my house
You go follow me see daddy
You go follow me go my love oh

Forever you be the woman wey i go love
Forever you be the one to answer my call
Forever you be the woman wey i go love
Forever forever forever my love

Shey na you go follow me fight
Whether i'm wrong or i'm right o
You go take my side
Oh na na

Promise me sey you go sugar my tea
Be my honey my bee
We go dey like Romeo and Julie
Love me love me dada

Oh baby you go follow me go my house
You go follow me see daddy
You go follow me go my love oh

Oh baby you go follow me go my house
You go follow me see daddy
You go follow me go my love oh

Forever you be the woman wey i go love
Forever you be the one to answer my call
Forever you be the woman wey i go love
Forever forever forever my love

I don love you for so long
Since you still dey level one
Bo sen se mi gan gan gan
I can't keep it anymore

I don love you for so long
Matriculation mo ti fo
Tori ife yi gidi gan
Baby no fall my hand

Forever you be the woman wey i go love
Forever you be the one to answer my call
Forever you be the woman wey i go love
Forever forever forever my love

Forever you be the woman wey i go love
Forever you be the one to answer my call
Forever you be the woman wey i go love
Forever forever forever my love

Shey na you go follow me dance
When the song is sweet o
Omo the song is sweet

Written by:
TIMOTHY AYODELE

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

TIM AYO

View Profile