Tobi Laud - That Girl (feat. Ayofolarin)

Who’s that girl Wey Dey
Stand for corner
Make you tell am say na laud Dey run am
Make you call am make dem no disturb am
Who’s that girl Wey Dey carry load
Abeg make you tell her make she carry go
Girl you Dey give me fever give me antidote yeah yeah
I for like to know
Wetin you want Wetin you need
Baby let me know
Make you show yourself make I show myself too.
I go like see
How e go be
Tell me the deal
Owo wa
Oh baby owo wa.
I say wetin be this
Wetin you put for back
Wey Dey make me lose my mind
Wetin be this
Wetin be this kind dance Wey Dey make me wan break dance o
Girl you giving me chills o
With your jeans so tight
Girl I’d be taking you home all night
Wetin be this
Which kind kele be this ooo
Laud Laud
Who’s that girl Wey Dey
Stand for corner
Make you tell am say na laud Dey run am
Make you call am make dem no disturb am
Who’s that girl Wey Dey carry load
Abeg make you tell her make she carry go
Girl you Dey give me fever give me antidote yeah yeah
She Dey here just talk to me your matter
I’m just sipping tea
Girl come give me thing
Say this kind thing
Make you rock my thinking
Cause that ikebe Dey burst my thinking
Girl come sit down corrupt my thinking
Link up later for all night meeting ah
Can’t forget it
Girl the way you do me mehn I can’t forget it.
Baby take it easy me now
You’re killing me now
Who’s that bad girl gerrout!
Who’s that girl Wey Dey
Stand for corner
Make you tell am say na laud Dey run am
Make you call am make dem no disturb am
Who’s that girl Wey Dey carry load
Abeg make you tell her make she carry go
Girl you Dey give me fever give me antidote yeah yeah
Wetin you put for back
Wey Dey make me lose my mind
With your jeans so tight
Girl I’d be taking you home all night.

Written by:
Tobilola Awoniyi

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Tobi Laud

View Profile