Boyoboy - Grace (feat. Risskii)

Everyday I thank God
For the life He gave to me
You know say my life oh yeah
No be by my power I dey live
Dem dey send me accident me dey jump and pass
Them no know say na grace of God I dey survive

They don't wanna see me going higher
That's why they're hating on me all day
I don't mind what they say I'm topping
I'm going far away

I don pay bills o
My name is on board every day
I wanna be the legend they talk all day
Oh oh oh oh
Oh yeah
Baba see me through
Baba show me love o
I've been watching for your money
I've been working so hard
Looking for grace
I've been searching but I never see no
All that I prayed that God for My life o oh

Grace grace
I'm living in the spirit of grace
My life is full of grace
I'm from a house of grace
Them say I'm growing in grace
I'm feeling blessed all day
Grace grace
My life
I'm feeling some grace

Omo me I prayed for grace
Monday to Sunday I prayed for grace
Angelina carry my love away because I no get money I dey pray for grace
Oluwa show me way bless my way, give me money make I do my way
Omo when money go come? Boys no know
Mama dey for house she dey cry all day
Wetin man go do, man no cry man no go kill himself man ghas strive
Omo we ghas strive hustle no easy, omo we ghas strive
Morning till night I dey pray
I dey pray for my daily bread
I dey pray I dey pray I dey pray I dey pray for my client to pay
I dey pray I dey pray I dey pray
I dey pray baba shower your blessings
Shower your blessings I don try I don try for this street
I don hustle I don pack dustbin I don do things wey men no do
Baba na your blessings I want
Na your blessings I need

Grace grace
I'm living in the spirit of grace
My life is full of grace
I'm from a house of grace
They say I'm growing in grace
I'm feeling blessed all day
Grace grace
I'm feeling some grace

I got my mind
I believe I go spend my life with my blessings all day

Written by:
Boyoboy Boyoboy

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Boyoboy

View Profile
Orignal Love Orignal Love