Yvng Praiz - Grace

For a long time o
Me have been running my race
For this kingdom o
Them dey feel my vibes
Me i nor dey look their face o
Anytime i enter the stage o
My rhythms dey scatter the place o
Na my turn to shine for the race o
Give me that grace
Wey go make a man crase
Oluwa give me that grace
Wey go make a man gbes o
Give me that grace
Wey go make a man crase
Oluwa give me that grace
Wey go make a man gbes o
I trusted a lot of people
Na dem con dey pray for downfall
Them say i nor go rise but my beans don done
Them wan know my way but i change style o
The time wey the money nor come
Them say dem nor know me
Now wey the money don come
Them want to gum body
Give me that grace
Wey go make a man crase
Oluwa give me that grace
Wey go make a man gbes o
Give me that grace
Wey go make a man crase
Oluwa give me that grace
Wey go make a man gbes o
Everything I do I dey thank God o
Anything i sell is a market o
All over the place them dey call on me o
Them dey call on me
Give me that grace
Wey go make a man crase
Oluwa give me that grace
Wey go make a man gbes o
Give me that grace
Wey go make a man crase
Oluwa give me that grace
Wey go make a man gbes o
Me i nor dey look their face o
Anytime i enter the stage o
My rhythms dey scatter the place o
Na my turn to shine for the race o
Is your boy yp on the microphone again
On the microphone again

Written by:
Yvng Praiz

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Yvng Praiz

View Profile
Love & Lights Love & Lights