Paul Chisom - Halle (Victory Song)

Dem dey wonder say
After all the things I've been through
I still dey dey praise
Dem dey look me like a fool oh
I dey dance and jump around dem think say na craze
When we praise God e dey happy oh
(So me go give am the praise I gat)
Me I want to dance like David oh
(So make you put on your dancing shoes)
Money no go reach to repay You oh
(For all the good things wey You dey do)
Do for me, do for you

Come follow me praise my God
Halle eh eh
Hallelujah na my victory song

Hallelujah na my song oh
Hallelujah na my sound oh
Hallelujah everyday oh
Hallelujah, hallelujah

My God e good no be lai lai (lai lai)
If you know my story, you go give am the glory (glory)
Some people think say I high high
I no send dem, na the Spirit oh, I no send dem

See my life oh
No be me, Baba God na the Boss, no be me
See my life oh, no be me

Say hallelujah (Hallelujah)

Written by:
Paul Udo

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid, Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

Paul Chisom

View Profile