Solidstar - Halle

Everybody wanna know me ah ah eh eh
Dekole best don sign me ah ah ah ah
Sometimes I wonder shey na me be this
Whey bin dey hunger yeah ah
Every day na wahala
Cus i dey hustle from Lagos enter Ojuelegba
Oh na na na yeah ah
The tori of my life I no fit yan
Thank God for baba I dey see am
Mhhm you are one in a million
But some people dem think say na duty
Some go say na me and them dey hustle
But na God cus I no get muscle
When I look at my life I dey shout halle
Halle, halle, halle eh halle
Halle, halle, halle eh halleluyah
Halle halleluyah
Senior Rita from Amina down to Anita
Ah ah ah i dey wonder
Dem say I dey do their mind like
Oh na na na eh ah
Back then nobody won know me
Now everybody wanna see me
But the and my prayer me
And the ones for Lekki won chew me
I dey thank all my fans wey love me
And the radio stations wey dey play me
Tv’s and magazines wey dey write me
Cus na dem wey dey make me dey high ah ah
Everybody wanna know me ah ah eh eh
Dekole best don sign me ah ah ah ah
Eh dem won know me won know me
Halle halle, halle, halle eh
Halle halle, halle, halle eh
Halleluyah halle
Halleluyah halle
Halle, halle, halle eh halle
Halle, halle, halle eh halleluyah
Halle halleluyah

Written by:

Publisher:
Lyrics © TUNECORE INC

Lyrics powered by Lyric Find

Solidstar

Solidstar

View Profile