Timaya and Dem Mama Soljas - Happy Happy [Album]

Oh oh oh Phyno
Eh eh eh
Happy happy yeah yeah yeah
Oh oh oh oh uh
Happy happy oh

When I'm happy happy yeah yeah yeah
Oplikota plikota plikota warm water
Plikota plikota eh
Oplikota plikota plikota warm water eh

See for the love I have for you
Anytime I see you happy happy oh
When I'm happy happy yeah eh

Girl na you wey dey make me dey mental
Anytime time I see you I'm happy happy eh
My baby happy happy oh oh oh

This love is so true
Girl I'll do anything for you
Na you dey make me up
To dey happy happy oh oh oh

Girl I wanna be the one that make you wanna smile
Girl I wanna be the one that make you wanna high
Baby take me to your heart oh let's not fall apart
Let's walk down the aisle girl I love you till I die

Anytime I see you my body dey do yori yori
Hain anytime when I dey with you
E be like say dem play ogbono feli feli

Baby take me to your heart oh
Let's not fall apart
This love no go die and I'll love you till I die

For the love I have for you
Anytime I see you happy happy oh
My baby happy happy eh eh eh

Girl na you wey dey make me dey mental
Anytime I see you I'm happy happy oh
My baby happy happy oh oh oh

Baby girl na you wey go dey chop my money
Na you wey children every time go dey call their mummy
Make me do you eye banner wan go anywhere
Oh oh oh baby and you na be the girl

Everywhere wey you dey
I go dey there
Far or near never anywhere
No matter anywhere you dey there
Girl I swear to dey there there

See na you be the person wey dey make me whole
Anytime wey I no see you
E be like say my life dey low anse anse
Ose ose o inna top of this o
Pasusu zurkuma oh
I say inna top of the yonkele oh oh

Baby, girl na you wey dey make my life dey sweeter
If I no dey with you it be like say I drink Alomo bitters
Say say oh oh inna ontop of the yo
Pasusu zarokumo oh
I say Inna top of the yonkule oh oh

For the love I have for you
Anytime I see you happy happy eh
My baby happy happy oh oh oh

Girl na you wey dey make mental
Anytime I see you I'm happy happy oh
My baby happy happy oh oh oh

I don't care if them say you mumu
Baby I don't care
If you don friend my friend before

Na you wey I want eh
Na you complete my life eh
You make me happy happy oh oh
I'm happy happy oh oh oh

When I no get money
Baby girl you go dey stand by me
I'd be there you go dey pray for me
You want me to get money eh ah

When I never get money oh
You go dey dance for me
I'm happy happy yo
I'm happy happy yo oh oh

With you in my life
My baby I'm blessed
Everyday for my life it's true
I swear I'll be there

I don't need to get money oh
I don't need anything oh
I'm happy happy oh oh
Happy eh eh eh

You dey by me
Even the raining season dey by me
When things go bad
You still soji
I say happy happy oh oh
Happy oh

Everybody kirikota kirikota bam
Kirikota wankota krikota bam bam bam
Okirikota kirikota bam
Wankota wankota krikota bam bam bam

When I no get money
Baby na you go dey stand by me
I'm happy happy oh oh oh

I am H A P P Y
P P P P Y
I am H A P P Y
P P P P Y
I am H A P P Y
P P P P
Happy happy oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh

Written by:
MATTHEW SHAFER, J.T HARDING, SHANE MCNALLY, CHRIS TOMKINS

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC, Songtrust Ave, Kobalt Music Publishing Ltd., Warner Chappell Music, Inc.

Lyrics powered by Lyric Find

Timaya and Dem Mama Soljas

View Profile