Jahblexs - Healing

Touch my bo-dy
Oh-oh-oh-oh-oh-oh oh
Rock my bo-dy
Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
What Jah have join together, let me No man put asunder
We'll live last longer, longer like Methusela
Even my guys dem know say, me I No fit love another
Oh no, me I no fit touch another
Oh touch my body
Show me you love me
The way you touch me, dey cure my Body
Na dis ur love wey I dey find
Oh rock my body
Show me good loving
The way you rock me, dey cure my Konji
Na dis ur love wey dey free my mind
(Rock my bo-dy)
Tell your papa
Tell your mama
Tell dem say, me and you go sign paper
I no go run, me I no go play you japka
No amanda, fit put asunder
That your sister, chinamanda
Tell her say, I go give you love yakpa
I no too get, akara bread we go chop Am
No wahala, the money we go spend Am
Oh touch my body
Show me you love me
The way you touch me, dey cure my Body
Na dis ur love wey I dey find
Oh rock my body
Show me good loving
The way you rock me, dey cure my Konji
Na dis ur love wey dey free my mind
Aaaaahhhhhhhhhhhhhhhhhhhh
(Rock my bo-dy)
You dey kill me o
You dey kill me on a low
You dey make me feel wetin I no know
You dey kill me, you dey kill me
Slow-slow
Omote, you dey kill somebody
Oh touch my body
Show me you love me
The way you touch me, dey cure my Body
Na dis ur love wey I dey find
Oh Rock my body
Show me good loving
The way you rock me, dey cure my Konji
Na dis ur love wey dey free my mind
Oh-oh-oh-oh-oh oh-oh
Touch my bo-dy
Oh-oh-oh oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
Rock my bo-dy

Written by:
Obrike Jahbless

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Jahblexs

View Profile