Yemi Alade - Heart Robber

It's Krizbeatz the drummer boy

Yes we dey fight most times we dey settle oh settle oh settle oh
But e be love wey dey make come
See the love wey I get for you na times two
And if I ever leave you baby na taboo

See my heart robber heart rara
Heart robber
One and only lover oh
Lover lover eh eh
See my heart robber heart rara
Heart robber
One and only lover oh Ibu onye oshi
Only lover eh eh eh

Nwa pete
Nwa pete nwa pete wa wa wa Ibu onye oshi
Nwa pete nwa pete nwa pete
Nwa pete nwa pete wa wa wa
Nwa pete
Nwa pete nwa pete nwa pete Izu onye oshi
Nwa pete nwa pete nwa pete
Nwa pete nwa pete na na na eh eh

As I dey see you oh baby I beautiful
E get many things wey I want to do to do to you
Sit back relax let me wash you like shampoo
Na you be the dodo on top my rice and stew

See my heart robber heart rara
Heart robber
One and only lover oh Ibu onye oshi
Lover lover eh eh eh
See my heart robber heart rara
Heart robber
One and only lover oh Izu onye oshi
Only lover eh eh eh

Nwa pete
Nwa pete nwa pete wa wa wa Izu onye oshi
Nwa pete nwa pete nwa pete
Nwa pete nwa pete wa wa wa
Nwa pete
Nwa pete nwa pete nwa pete Ibu onye oshi
Nwa pete nwa pete nwa pete
Nwa pete nwa pete na na na eh eh

Nwa pete nwa pete Ibu onye oshi
Nwa pete asin e bu onye ohi
Nwa pete nwa pete Ibu onye oshi
Nwa pete nwa pete nwa pete
Nwa pete nwa pete Ibu onye oshi
Nwa pete nwa pete nwa pete
Nwa pete nwa pete Ibu onye oshi
Na na na na

Heart robber heart rara
Heart robber
One and only lover oh
Lover lover eh eh eh
See my heart robber heart rara
Heart robber you robber robber robber robber
One and only lover oh
Only lover eh Ibu onye oshi

Nwa pete
Nwa pete nwa pete wa wa wa my baby
Nwa pete nwa pete nwa pete my darling
Nwa pete nwa pete wa wa wa
Nwa pete nwa pete nwa pete my baby
Nwa pete nwa pete nwa pete my darling
Nwa pete nwa pete na na na eh eh
Izu onye oshi
Asin Izu onye oshi
Ineni Izu onye oshi
Ibu onye oshi o baby
You be robber robber robber robber
You be robber robber robber robber
Yemi Alade
Frizzy le le eh
Frizzy le eh eh
Oh baby me eh eh
Ibu onye oshi Izu onye oshi ahah ah ah

Written by:

Publisher:
Lyrics © MAGICHANDS MUSIC

Lyrics powered by Lyric Find