Masterkraft - Hippopuray

Oh oh oh oh
Listen
Time na turn by turn
This life na turn by turn
Seasons come and seasons go
When cloud gather rain go fall

Sun dey shine and moon go come
Night go go and day go break
Never say never oh no no
Wetin God say go be, go be why

Dem talk say you no fine (Ekwe)
But your mama like am like that
Chop I chop make e go round
E no supposed to hard

This life na only once oh oh
Make sure say you enjoy yourself
As the music dey play dey go
Let the rhythm groove you darling

Hippopuray
Eh oh eh oh eh oh
Hippopuray
Eh oh eh oh eh oh

And if you know my story you go give God glory
Because from Oshodi down to Abutе Meta
We dey rock foundation
Trеkking from Ajengunle
Handing in a molue
Form North town to Shogunle
Number one aromo boy don dey make sense
See the boy everywhere chey

Dem talk say you no fine (Ekwe)
But your mama like am like that
Chop I chop make e go round
E no supposed to hard

This life na only once oh oh
Make sure say you enjoy yourself
As the music dey play dey go
Let the rhythm groove you darling

Hippopuray
Eh oh eh oh eh oh
Hippopuray
Eh oh eh oh eh oh

Master
Make you move your body
This life no be small thing
Ya music check no dey bounce
Groove you

Written by:

Publisher:
Lyrics © CTSO MUSIC

Lyrics powered by Lyric Find

Masterkraft

Masterkraft

View Profile