Villa Cassh - Hustle

Huh walhalla dem
Hustle and motivate
Hustle hustle
Make your money pile up
I say make your money pile up
Hustle hustle
Make your money pile up
Huh
I say make your money pile up
So that tomorrow you no go dey Fear fear
Huh
Say You no go dey fear fear
So that tomorrow you no go dey Fear fear
Huh
You no go dey fear fear
Deep down in my heart I believe I could Make this happen
Grinding all day even though nothing Happen
I know because it worth the pay
Weeping may endure for the night but joy dey for the morning pay
With God all things are possible do you put in work?
As for me never stop till Something happen
I mean the Diamond chains on my Neck untill that happen
I pray for this 6 to 6
Hundred billion dollars is the dream to come thru
Waiting for them to come thru
Never stop until the cash came
I'm not just a rapper call me hustler
My motivation is so spiritual
My connection are so mutual
Shout out to my home boys wey dey hustle
Tamuno e go see us thru
Tomorrow get belle na for person Way plant yesterday
I dey my lane dey maintain
Hustle hustle
Make your money pile up pile up
I say make your money pile up pile Up
Hustle hustle
Make your money pile up
Huh
I say make your money pile up
So that tomorrow you no go dey Fear fear
Huh
Say You no dey fear fear
So that tomorrow you no go dey Fear fear
Huh
You no go dey fear fear
See when you double hustle and triple your pay
you can tell mommy I bought you Rolls Royce
You can tell baby go do shopping In Dubai
And You can tell daddy i bought You a Bugatti
It's not too much talking it's all about the Mathematics
Make it rain na dorime when you see me dey spray
Make you come ask me I go cut am Give you
Because you too for like to Spray
I've been going to Gucci making The money spending for Mommi
Now dey are really happy for me
Now we lin back and chill
That's what the money does for me
Now I just created my fashion and Design
I'm rocking limited versions n Designers
If your hating take a finger
Hustle hustle
Make your money pile up
I say make your money pile up
Hustle hustle
Make your money pile up
Huh
I say make your money pile up
So that tomorrow you no go dey Fear fear
Huh
Say You no dey fear fear
So that tomorrow you no go dey Fear fear
Huh
You no go dey fear fear
You no go dey fear fear
You already know villa Cassh again

Written by:
David Douglas

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Villa Cassh

View Profile