Aju - I Dey Okay

Tututwe
Let dem fi know ooooo
Wo wo wo wo
Hmmm hmmmmmm
Yeah eh hmmm hmmm
Thank God for the real and the fakers
Thank God for the lowkey haters....
Thank God for those wey still gat my back when things been hard no dem no gbeja
But the real
Blessings is family
Y'all mean success to me
Thank God life still make sense to me eeee
Brother control control control
They only know the things you show oooo
I roll a blunt and make it glow
It helps the pain to lift the soul oooo
Brother control control control
They only know the things you show oooo
I roll a blunt and make it glow
it help the pain to ease the soul
I dey okay ehhhh ehhhh
Why I no go dey okay
When oluwa gat my back all day
I say I dey okayyyyy ehhh ehhhh ehhhh
Why I no go dey okay
When Oluwa gat my back all day
For this street nobody dey smile oooo
For he'll fire nobody fine oooo
You like me then I like your style oooo
You give me joy when you fall for my lines oooo
Anita moooove move this is for you
You make me drool you make me drool like boarboul
I dey foh for your head some times like shampoo
And I go chop every time you come like banku
Winner man I be winner man oooo
I don fall taya but I still dey stand oooo
I dey kill every beat I dey feel like rambo
Feel like rambo I dey feel like rambo
Winner man I be winner man oooo
I don fall taya but I still dey stand oooo
I dey kill every beat I dey feel like rambo
Feel like rambo I dey feel like rambo
I dey okayyyyy ehhh eh ehhhh eh eh eh eh
Why I no go dey okay
When Oluwa gat my back all day
I say I dey okayyy ehh eh ehhh eh eh
Why I no go dey okay
When oluwa gat my back all day
Man na big boy stepper
Microphone wrecker
Watch dem bend to my tune like Beckham
Sarey wa becca
Sarey wa Becca manna be okay
Tututwe
Man Na big boy stepper
Microphone stepper
What dem bend to my tune like Beckham
Sarey wa Becca sarey wa Becca manna be okay
Yeeeeah
Let dem fi know say
Avatar is a beast again it's your boy Aju uh uh uh uh uh

Written by:
Agaba Ushie

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Gadiel EP Gadiel EP