King Promise - I Tried

Eh yeah oh yeah yeah yeah yeah
Killa beat you know say we back on the stage
Oooo yeah yeah
Bombili bom yeah yeah
Ooh nah nah nah eeh

Even God knows say I try
Onyankopɔn kra to m'asi ai
Everywhere everything tried of me
No fi believe say I dey write this
Ofonda I kra to mɔ esɔkɛ
Mini sa nena boni vain nɛkɛ
Injɛi cry koba femi nɛkɛ
Uwola I cry koba femi nɛkɛ yeah
And even though we dey fight over most things
Usually e be unnecessary things
I know they understand why we dey do this
No hafi do this yeah
And even though we dey fight over most things yeah
Sometimes I hope say you miss me
Like I miss you will always love you
But even God knows say me I try

I gave you everything well he all knows I tried
Go ask your friends and know it
They go talk say I tried
If you like go ask Killbeatz
He go talk say I tried
Baby I tried

We became best friends from my mother
Even when I no dey you dey feel to halla
Now when I call self you no feel to border
When I text you girl you don't even bother
Nti ɔdɔ na adani me atiitii yi
Me frɛ wo koraa na akyi adwendwen
Ɔdɔ kai o na mene wo ayɛ bi
Obi nkai no na mene no ayɛ bi da
And even though we dey fight over most things
Usually e be unnecessary things
I know they understand why we dey do this
No hafi do this yeah
And even though we dey fight over most things yeah
Sometimes I hope say you miss me
Like I miss you will always love you
But even God knows say me I try

I gave you everything well he all knows I tried
Go ask your friends and know it
They go talk say I tried
If you like go ask Topbeat
He go talk say I tried
Baby I tried

The girl l want you
Uuuuhhhh oooooh
W'ama m'akoma m'akoma ehuru bɔ bumbumta
Ɛbumbumta ɛbumbumta ɛbumbumta eeh

Written by:
Gregory Bortey Newman

Publisher:
Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics powered by Lyric Find

King Promise

King Promise

View Profile
As Promised As Promised