Elochi - IG experience (feat. Wykay & Ritzy Beat)

She no like guys wey no get money
She no like guys wey dey broke
She say she don't wanna fall in love
Yeah I met a shawty on IG
As e dey be I took a slide like an OG
I said Hi she say EL like she know me
What you got for me
Chelu first nwa noor'ji
EL ibagokwa high way
Say if I want her then I gotta go the hard way
Nwa kedu nke bukwa hard way
Ojuor'm na mbu tata na chaa bu the hard way
Ah nwa gbaga ezigbo speed
And to be honest this is one thing I no dey feel
Chaa aburo any P mana aburo nu'm a fool
Tupu akoba akuko chaa anyi g'enwe nu something to feel
Like this nwa a egbugo my vibe
At that moment e no matter again say she fine
Are you there are you there
I read am I no reply
Then I peep her insta story she don already dey cap
She say she no like guys wey no get money
She no like guys dem wey broke
She say she don't wanna fall in love
She say she no like guys wey no get money
She no like guys dem wey broke
She don't wanna ever fall in love
Oh baby give me that wickedest wyne
Oh baby give me that wyne
Give me that wickedest wyn Oh No
She tell me say she no want no broke guy
I tell am say I'm a rich guy
Baby girl I'm a rich guy
Spending this mulla
I no get no time for no body for no baga
I'm fucking with you tonight oh ye
Baby girl know shey you no know
Is me and you know, its Wykay and Ritzybeat and Elochi
She say she no like guys wey no get money
She no like guys dem wey broke
She say she don't wanna fall in love
She say she no like guys wey no get money
She no like guys dem wey broke
She don't wanna ever fall in love
See I go spend this dollar on your body oh girl
See I go spend this dollar on you
I go spend this dollar you girl
I go spend this dollar on you girl
Oh yeah oh Oh yeah oh oh girl
She say she no like guys wey no get money
She no like guys dem wey broke
She say she don't wanna fall in love
She say she no like guys wey no get money
She no like guys dem wey broke
She don't wanna ever fall in love

Written by:
Nnamdi Lambert, Obinna Chiadikobi, Wisdom Udemba

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Elochi

View Profile