Rozzady - Ikebe

I want your company
Girl you're ure the one for me (yeah)
Tell me what you want from me yea e
And i gat love to give baby
You want money money
If you really want it
You can come take it
Come and take it
Come be my baby
Cause you dey kill me with your
Ikebe super ikebe super (ikebe)
Ikebe super make me dey buga (ikebe)
Ikebe super ikebe super (ikebe)
Sweeter than sugar sweeter than sugar
You no go kill me with your
Ikebe super ikebe super (ikebe)
Ikebe super sweeter than sugar (ikebe)
Ikebe super make me dey buga (ikebe)
Ikebe super ah ah
Ahan ahan
Girl wey you carry na war
Wetin you carry na war
Me i me i want some more
Give me some more
Baby you are all in one
Baby you are all in one
All in one
You no dey worry me at all
You dey give me all i wanttt
Baby when you waka for my area
You burst my brain and i like you the same
You dey make man go insane
Whats the payyy eh
Na war
Ikebe super na war (war war)
Na war
Baby you know you too sure
Cause you dey kill me with your
Ikebe super ikebe super (ikebe)
Ikebe super make me dey buga (ikebe)
Ikebe super ikebe super (ikebe)
Sweeter than sugar sweeter than sugar
You no go kill me with your
Ikebe super ikebe super (ikebe)
Ikebe super sweeter than sugar (ikebe)
Ikebe super make me dey buga (ikebe)
Ikebe super ah ah
Make i dey chop you like isewu
Omo make we dey skelewu (skelewu)
Mezebu (zebu)
Take you to rendezvous
Ah run de ahn
De ja vu
E dey do me like de ja vu
You dey bursting my brain
When you waka pon the place
E dey make me dey ka na ku (ka kana)
I no dey cacu
I no dey whine you ahn
Baby come and chopu my banku (ahhhan)
Rest pon my thing like a bamboo
Me i want to dey la youuu
I wan la you
No be lie i dey lie o
Your body fire
Your body fireeee
Fire
Your body firee
Fireee
Your body fireeee

Written by:
Adedayo Koleowo

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Rozzady

View Profile