Timaya - Intro

They call me Timaya
Just because I'm getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire
Everybody call me Timaya
Just because I'm getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire

Yo brothers and sisters
No time for anybody ooh even those time dey sef
No space if space wan dey men
No chance what of chance wan come dey men
No vacancy my brother you know
My name na Timaya
Hot like fire na true story
True story story

Written by:
ANDRE BENJAMIN, DWAYNE CARTER, MOSHE DAVIS, BERNARD FREEMAN, WILLIAM HODGE, JR., NASIR JONES, TREVOR SMITH, AARON YATES, Corey Moore

Publisher:
Lyrics © Wixen Music Publishing, Raleigh Music Publishing LLC, TuneCore Inc., BMG Rights Management, Universal Music Publishing Group, Sony/ATV Music Publishing LLC, Royalty Network, O/B/O DistroKid, Word Collections Publishing, ONErpm, Downtown Music Publishing, Songtrust Ave, Kobalt Music Publishing Ltd., Motor Songs GmbH, Exploration Group LLC, Warner Chappell Music, Inc.

Lyrics powered by Lyric Find

Timaya

Timaya

View Profile
True Story True Story