REEPLAY - Jiggy

Yea
Fuck olokpa
Standard
E go burst
Have you
Ever
Had to make a run
From the police
Used to be a normal thing
For me
They arrest me
Before they see kpoli
Well i
Cant lie
They cuffed a man for no reason
On siren dey go prison
Shey i kill the dpo pikin
Presido na my manchi
For utako wey they camp me
Man im used to this shit
The bastards they always like Dey do pass
See
So many days i don crash for cell
I look at my life and im like What the hell
We dey survive on in sha allah
These days i no dey stop for car
Ehn
How you take do am
Dont worry bout me
See i jiggy die
How you take run am
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Like pamo see i jiggy die
How you take do am
Dont worry bout me
See i jiggy die
How you take run am
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Like pamo see i jiggy die
Eight o clock i been park for corner with one of my gyal dem dey press her button
Check the voltage my eyes are tinted i scope her like say yes na my calling
Na my hood we dey back in z6 they know me nau mr never dulling
Two seconds na him hilux show
What are you doing here
Oga nothing
No time so i start the ride and move
No be today i go land inside your cruise
Rear view i dey see them dey come for back after i reversed
Turn right and hit the gas
Jiggy man like me don disappear
My girlfriend been dey pant like underwear
No be today we dey run am babe no fear
So just calm down as we dey change location
Ehn
How you take do am
Dont worry bout me
See i jiggy die
How you take run am
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Like pamo see i jiggy die
How you take do am
Dont worry bout me
See i jiggy die
How you take run am
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Dont worry bout me
See i jiggy Die
Like pamo see i jiggy die
Fully endorsed
Fully endorsed my bruva
Are you fucking mad
Hahaaaa
Guy
Ha we don blow

Written by:
Jibril Omaki

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

REEPLAY

REEPLAY

View Profile
Jiggy - Single Jiggy - Single