Teeser - Lesson

Everyday for Naija different lesson
I wish say i fit to comot cuz e tire person
Dem want to see me fall but na God blessing
And grace wey dey help me
Omo no relent, ah ah
Mi o le jabo
Omo mi o le jabo o
Dem wan see me fall oh oh
But God no be man oh eh
Mi o le jabo
(Jabo)
Omo mi o le jabo o
(Jabo oh)
Dem wan see me fall oh oh
But God no be man oh eh
Oluwa no be man yes
Ota fe kin kosi nu panpe
But as Jah dey save me, me I can't tell
If you try to do me bad you go regret oh
He dey watch over me
Watch over my family
He dey give me anything I need
Ain't nobody like, ain't nobody like him
Oh Oh Oh
Tan baafe wa e tete sooro fun won
Tan ba fe gbemu, e lo kilo fun won
Tan baafe wa e tete sooro fun won
Tan ba fe gbemu, e lo kilo fun won
Mi o le jabo
Omo mi o le jabo o
Dem wan see me fall oh oh
But God no be man oh eh
Mi o le jabo
(Jabo)
Omo mi o le jabo o
(Jabo oh)
Dem wan see me fall oh oh
But God no be man oh eh
Tan baafe wa e tete sooro fun won
Sooro fun won
Tan ba fe gbemu, e lo kilo fun won
E lo kilo fun won
Tan baafe wa e tete sooro fun won
Sooro fun won
Tan ba fe gbemu, e lo kilo fun won
E lo kilo fun won
Because me I'm a fighter, yes
I'm a winner
Baba still dey bless me even though i'm a sinner oh
Even though I'm a sinner oh oh oh
Cuz I dey pray make Oluwa put me on a new level
Trusting my God better pass a new devil
Di e di e mii o to, me i never settle
Man i'm back again oh, the return of the rebel
Everyday for Naija different lesson
I wish say i fit to comot cuz e tire person
Dem want to see me fall but na God blessing
And grace wey dey help me
Omo no relent, ah ah
Mi o le jabo
Omo mi o le jabo o
Dem wan see me fall oh oh
But God no be man oh eh
Mi o le jabo
(Jabo)
Omo mi o le jabo o
(Jabo oh)
Dem wan see me fall oh oh
But God no be man oh eh
Tan baafe wa e tete sooro fun won, yes
Tan ba fe gbemu, e lo kilo fun won, oh yes
Tan baafe wa e tete sooro fun won, yes
Tan ba fe gbemu, e lo kilo fun won, oh yes
Lathamix, specified

Written by:
Ayotunde Omotayo

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Teeser

View Profile
Lesson - Single Lesson - Single