Illbliss and Bovi - Life of Claudio

Been a dope lyricist from the foetus
Flow so Barack it flotus the potus
Black bandana niggas thinking oh he Ghana
I still got my reservations like flying Dana
Safe flight upper class in a leauge of my own
Chair nice with a cushion you can die on your throne
Never let the hustle change you
Snakes tryna get at you
End of the day nigga all you really got is you
Wetin Illy never
See used to rap for no fee
Used to freestyle for OAP's just to get on air
Now I brush they hair down top of the line blazes
Charismatic don with the aura of an owner
Every man has a story to tell so this is mine
I pray to God lil niggas nevеr cross the line
Am a differеnt kind of problem black heart brave hearted
From day we do it so retarded
Respected reputation plus I've never been a fuck boy
Never been brainless
All my life fearless
So shall it be till i lay up in the box
Me and my boys in the air Tera hawks (What)
Alright ok

This is not boasting am just keeping it real you no understand
Cause I don realize say this thing dey pain una for body
If person dey express himself
So make I kuku express myself cause am tired mehn
Am tired of hiding
Am tired of considering your poverty
Because I will not express my riches
You no understand wetin I dey talk
Is it my fault that my shoe
Can take care of your house rent
Wetin dey you for this matter
Because of you I no go enjoy myself again
Na my fault say I dey use bottle water take dey wash my hand
Wetin dey do you
How body dey do you
Don't let me come down to your level to prove to you that while
In your level I will mess you up
Up in my level you can't even come there to contest
You no understand
Person go just turn I'm back you go just try to stab am for back
What the hell is that yo
I got my bullet proof vest on una
As in my life proof vest
As in my work proof vest
As in my vest proof vest
You don't you you can't get to me talk to my PA
Talk to the PA of my personal assistant
Take your time fill your form
And may your way to my office and wait to see me
You get that's just how we roll
We don't go clubbing we bring the club home
You no understand uhn
Now this shit is dirty yo
Bovi sign me to your record label na (Ehn)
Sign me to your record label (Gerrout hehe)

Written by:

Publisher:
Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Lyrics powered by Lyric Find

Illbliss and Bovi

View Profile