Sirius Ubah - Like Davido (feat. Stateman)

Girl you my baby
I go get you anything wey you wantoo
Cause you my baby
Ngenyegi anything wey you needoo
Cause you my baby
Isimgbaka
Girl you dey make me isimgbaka
I dey go gaga dey go gaga
Girl you dey make me dey go gaga
Like Davido you be flora my flower
Ooo sisi eko
Na me and you forever ooo
Caro my baby where you dey go ey
Like davido you be flora my flower
I dey go gaga aaa
The way you whyne your waist
You dey make me dey go gaga aa
The way you whyne you waist
You dey make me dey go gaga
Oburu Davido oooooh
Oh no no no no
Pasanu na guys ka na eko oooooh
Oh yeah yeah yeah yeah
Asanwa ansanwa isisi yoko
Mma alapu ekene nyebe gi otito
Ototo nwa chikelu
In the morning idi ka tomato
Night fall idi ka ose oyibo
Nwanne ejimu igodo
Nne i got the keys
Inye mu oso muwa gbacha ntuo
After retreat
Ichefugo mgbe anyi na eme night call Ona aku after six
Back then anyi na anchor na ogbe Odika anyi ana eselu ship
Nne runata and dance and wine Upon it
Onye no na beat blacknote on it
Nwa bialu board obulu course
Nwata bu law me go read and pass Upon it
And baby we go jolobijo jo jo
Kolobiko ko ko
We go nunu nu nu
Falling in love love love
Like Davido you be flora my flower
Ooo sisi eko
Na me and you forever ooo
Caro my baby where you dey go ey
Like davido you be flora my flower
I dey go gaga aaa
The way you whyne your waist
You dey make me dey go gaga aa
The way you whyne you waist
You dey make me dey go gaga

Written by:
Nwaokoro Chinagorom, Okeke Emeka, Ubah Chibuike

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Sirius Ubah

View Profile
Like Davido (feat. Stateman) - Single Like Davido (feat. Stateman) - Single