Mavins, Crayon, Johnny Drille and Magixx - Losing You

You see the numbers don't lie
I dedicated my time
To give you love, be that guy
Wey go make everything right
I fit to mental walahi
Abi to love sef na crime
Shey until I fall down and die
You are my moonlight in the night

'Cause you don't look at me
The way you used to, baby
You know this is true, chargie
Making me jealous of your phone
Can we just go back to
The way we used to be, baby?
You're so beautiful, tell me
Am I doing something wrong?

'Cause I'm losing you slowly
Losing you slowly, yeah
It's cold and it's freezing
It's you that I need
All the loving you show me
Kisses in the morning, yeah
Me girl, I miss you like Eleran miss him machete (ay)

This kind love you no fit komot
This kind love making me comport
My diamond, you're the one I want
Dem line up wan see we fuck up
Me I no go let them o
Me I no go let them o
oh, no no no no
Wetin be the problem o?
Baby, I go work am o

'Cause you don't look at me
The way you used to, baby
You know this is true, chargie
Making me jealous of your phone
And we don't do that thing
The way we used to, baby
You're so beautiful, tell me
Am I doing something wrong?

'Cause I'm losing you slowly
Losing you slowly, yeah
It's cold and it's freezing
It's you that I need
All the loving you showed me
The kisses in the morning, yeah
Girl, I dey miss you like Eleran miss him machete

My girl, my eye don clean like omo
I be dey doubt you before like a promo
But the way I'm falling for you
Say if I no even get I go borrow
Can't explain the feeling, but I'm feeling this way
You're so special
Like panadol you take all my pain, yeah

But you don't look at me
The way you used to, baby
You know this is true, chargie
Making me jealous of your phone
And no we don't do that thing
The way we used to, baby
You so beautiful tell me
Am I doing something wrong?

'Cause I'm losing you slowly
Losing you slowly, yeah
Cold and it's freezing
It's you that I need
And all the loving you showed me
Kisses in the morning, yeah
Girl, I dey miss you like Eleran miss him machete

'Cause I'm losing you slowly
Losing you slowly, yeah
It's cold and it's freezing
It's you that I need
All the loving you showed me
The kisses in the morning, yeah
Me girl, I miss you like Eleran miss him machete (ay)

Written by:
Andre Vibez, Charles Chibueze Chukwu, Alexander Adewunmi Adelabu, Prince Omoferi, John Ighodaro

Publisher:
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Warner Chappell Music, Inc.

Lyrics powered by Lyric Find

Mavins, Crayon, Johnny Drille and Magixx

View Profile