Shapy - Lullaby

Hey beautiful Maya baby
Na you the enter my eyes oh
With you I don't need nobody
Na you be my bus stop oooh
I fit do anything for you
Carry belle born pikin for you
Love you tenderly hold you close to me
This feelings I'm emphasizing
You give me butterflies
You everything I need and more
I can't get over you
True love they say don't last
But this one no be option
I no go waste your time
Me and you forever
You dey scatter my thinking Odo
My thinking Odo
Now I'm loosing my senses Odo
My senses Odo
You dey scatter my thinking odo
My thinking Odo
Now I'm loosing my senses Odo
My senses Odo
Baby oh my baby
You the one that I'm missing
You are my oxygen
Without you I no fit breathe
Baby oh my baby
You the one that I'm missing
You are my oxygen
Without you I no fit breathe
My love is your love
Nobody fit to tear us apart
Even if dem try us
We go no go let us fall
You give me chills
You sweet like wine
Lucky me no be say I too fine
I am yours you are mine baby oh
This feelings I'm emphasizing
You give me butterflies
You everything I need and more
I can't get over you
True love they say don't last
But this one no be option
I no go waste your time
Me and you forever
You dey scatter my thinking Odo
My thinking Odo
Now I'm loosing my senses Odo
My senses Odo
You dey scatter my thinking Odo
My thinking Odo
Now I'm loosing my senses Odo
My senses Odo
Baby oh my baby
You the one that I'm missing
You are my oxygen
Without you I no fit breathe
Baby oh my baby
You the one that I'm missing
You are my oxygen
Without you I no fit breathe

Written by:
Shaapera Nuel

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Shapy

View Profile