Sammy Acoustic - My Country

This place is not home
This place is not home
Yeah yeah
Naija ile, suppose to be ile
But kileleyi, kini oju wa n ri yii
Which one be say our life no safe
Government kill citizen for inside my country
If only in this life, we have hope
Shey you no see say tiwa ti bawa o
There has to be a place better than here
Where we no go suffer, where we'll live forever
This place is not home
Rara o rara o
Thank God that this place is not home
Rara o rara o
You wey get money and power, make you take am jeje
My people wey dey suffer, God go do am were
For you wey wan to japa, shey na God send you there
Vanity, all na vanity
But where you go spend eternity
If only in this life, we have hope
Shey you no see say tiwa ti bawa o
There's surely a place better than here
Where we no go suffer, Jesus is the answer
This place is not home
Rara o rara o
Thank God that this place is not home
Rara o rara o
And I love Ibadan so much
But I know I'm going somewhere, not here
Rara o rara o
Orun nile
We're just passengers here, not home
Rara o rara o

Written by:
Damilola Michael, Onyekachi Anyagwa, Samuel Oluwajimi

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Sammy Acoustic

View Profile