Jlyricz - Na Love Be Dis

The things you dey do for me
Dey burst my brain
Papa wey dey like you no dey daddy
You carry my matter for Your head like this
Wetin I do to deserve I dey wonder

Coz everything that I've been through eh eh eh eh
And everything that I've seen eh eh eh eh
You dey hold me close
And You go carry me higher

Say na love be dis eh
Say na love be dis eh eh eh
Say na love be dis eh
Say na love be dis eh eh eh
Say na love be dis eh
Say na love be dis eh eh eh
Say na love be dis eh
Say na love be dis eh eh eh

All my past and sins Lord you bury them
All my pain and failures you vanish them Lord
I'll tell the world say you do well for me
It's by your grace that I'm still here eh

Coz everything that I've been through eh eh eh eh
And everything that I've seen eh eh eh eh
You dey hold me close
And You go carry me higher

Say na love be dis eh
Say na love be dis eh eh eh
Say na love be dis eh
Say na love be dis eh eh eh
Say na love be dis eh
Say na love be dis eh eh eh
Say na love be dis eh
Say na love be dis eh eh eh

Follow you
I go dey follow you dey go
Follow you
I go dey follow you dey go
Follow
I go dey follow you dey go ooo
Follow
I go dey follow you dey go

Written by:
Victor Akajiofor-Jones

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Lyrics powered by Lyric Find

Jlyricz

View Profile