Paul Rarity - Normal Level (feat. Greatman Takit)

Normal level huh
Rarity pon the microphone
Normal level na
Yeh huh
No worry we dey for you (Normal level)
But i didn't see your call (Normal level)
Baba show boys love na (Normal level)
Enh? Is it by force? (Normal level)
If God be for us (Normal level)
Forget the odds (Normal level)
That's on God (Normal level)
Normal Level (Normal level)
Normal Level (Normal level)
Normal Level (Normal level)
Normal Level (Normal level)
Normal Level (Normal level)
If God be for us (Normal level)
Forget the odds (Normal level)
That's on God (Normal level)
You no understand?
Normal Level (Normal level)
E no get as e wan be
It's already a don deal
As I write this I'm hurting
And I feel like cursing
See the journey is humbling
But I gat to stay working
My victory is certain
You cannot tell me nothing
My faith is in Christ, I ain't even tryna be corny
No think am too much if you wan make for this country
You gat to hold something
I sabi who I be, I no dey fail
It's not in my DNA, my future is definite
Forget nothing wey you wan talk
Wey go stop us
We sabi the bus stop
And all the junctions
Forget the long talk
And all the shortcuts
It's a marathon, nonstop
We don't stop
Till the whole team don chop
Verily, Let it be
That Paul Rarity, is steadily and credibly
Working out destiny, for my equity and legacy
Before I'm seventy
And my energy, fails in face of the enemy
I know the God of mercy
No worry we dey for you (Normal level)
But I didn't see your call (Normal level)
Baba show boys love na (Normal level)
Enh? Is it by force? (Normal level)
If God be for us (Normal level)
Forget the odds (Normal level)
That's on God (Normal level)
Normal Level (Normal level)
As mama dey pray for me
Baba you dey for me
And na so you dey with me for life
You cover my life
You cover my destiny baba
Eh
O ti Gbe mi leke lo
Gbe mi leke lo
Eh eh eh eh
Normal level I'm a boss
Normal level dey floss because of the cross
Normal level I be gee
Normal level I dey chill
Padi me believe
Normal level I dey cast
All of the the demons comot
My normal level is a supernatural
I'm from heaven, my padi I no normal o
No no no worry I dey for you (Normal level)
But I didn't see your call (Normal level)
Baba show boys love (Normal level)
Enh? Is it by force? (Normal level)
If God be for us (Normal level)
Forget the odds (Normal level)
That's on God (Normal level)
Normal Level (Normal level)
Normal Level (Normal level)
Normal Level (Normal level)
Normal Level (Normal level)
Normal Level (Normal level)
If God be for us (Normal level)
Forget the odds (Normal level)
That's on God (Normal level)
You no understand?
Normal Level (Normal level)

Written by:
Greatman Takit, Paul Ekrigwe

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Paul Rarity

View Profile
Normal Level (feat. Greatman Takit) - Single Normal Level (feat. Greatman Takit) - Single