May Shua - Oghena

Halleluya somebody
Call His name
Jesus
What's His name
Jesus

May Shua

Yeah

Oghena meh
Okhe lu yame
Oghena meh
Okhe lu yame
Oghena meh
Okhe lu yame
Oghena meh
Okhe lu yame

Man go fit fail you
But never Jehovah
Oghena meh

All of my tears
Has been washed away
Oghena meh

Jehovah Omema Oghena
Oluwa Omema Oghena

I thank God for life
Thank God for breath
Thank God I woke up
I no dey stress

Omo check am
I dey waka every day with ma leg
No crutches no limping
No wheel chair abeg

I been dey reason really wetin I go chop tomorrow
But Jesus my provider steady wiping all the sorrow
I got joy in my voice
Joy in my flesh
Joy in my bones
Even down to the marrow oh

I've been through a lot
Conquered a lot
I nor fear at all
Cuz you know I pray a lot

I've been through a lot
Conquered a lot
I nor dey fear at all
Cuz you know I pray a lot ayee

Oghena meh
Okhe lu yame
Oghena meh
Okhe lu yame
Oghena meh
Okhe lu yame
Oghena meh
Okhe lu yame

Man go fit fail you
But never Jehovah
Oghena meh

All of my tears
Has been washed away
Oghena meh

Jehovah Omema Oghena
Oluwa Omema Oghena

Yeah
Shout out to the haters
How you feeling right now
See the way I'm shining
God is wimme right now

I been on the grind
I be reaping right now
Yo I put ma trust in God
Ain't no failing me now

No weapon you fashion
Could've ever prospered
My only living God
Don dey make me prosper

I be ghosting on y'all
You could call me Casper
Now my life is a movie
And na me dey cast am

I been through a lot
Conquered a lot
I no dey fear at all
Cuz you know I pray a lot

I been through a lot
I conquered a lot
And I no dey fear at all
Cuz you know I pray a lot fi real

Oghena meh
Okhe lu yame
Oghena meh
Okhe lu yame
Oghena meh
Okhe lu yame
Oghena meh
Okhe lu yame

Man go fit fail you
But never Jehovah
Oghena meh

All of my tears
Has been washed away
Oghena meh

Jehovah Omema Oghena
Oluwa Omema Oghena

Jehovah Omema Oghena
Oluwa Omema Oghena

Written by:
Maryam Shuaibu

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

May Shua

View Profile
Oghena - Single Oghena - Single