Femi Stud - Number One

Intro:
(progession....)
woh oh oh woh
yeah yeah yeeee
femi stud
femi stud lomo (ey ey)
lomo na

Verse 1:
On a daily base
too many gbege wey dy make man craze
too many happen wey dy make man raze
all of dem boys wey dy face life craze
on a daily base when it turn to red
but we hoping to God hin go be
all our problems go be(end) one day
everything go be for us
e go be for us yeah yeah yeah

Chorus:
I just wanna be the number one
pull up like number one
cos I'm the number one
fresh out like number one
first-class like a number one
fucking number one!
I just wanna be number one
pull up like number one
fucking number one!
top life like number one
chop life like number one
yeah yeah

Bridge:
but I still dey pon my grind
and I came with my flaws
and I'm striking them hard
and I'm flexing my life
but I still dey pon my grind
and I came with my flaws
and I'm striking them hard
and I'm flexing my life
but I still dey for my [2ce] (dey for my)
and I still dey for my [2ce]
dey for my lane (lane)
dey for my chase
dey for the bag
me I dey for the race
ain’t no stopping me
dey for my case
ain’t nobody fit holding my case

Verse 2:
Loni 4:40 ti (forh forh ti)
mi o gbo nkan kan
if it’s not about the money
mi o soh nkan kan (eyy)
that’s why we pray for grace
everything we dey do
we dey hope on grace (woh woh oh oh)
in every day I'm just trying to survive
so I live my life on God o
and I put my trust in him
say one day
e go be for me
La Vida Loca
current spender
a ma lo higher
a ni jabo
on a daily base
daily raba (ahn ahn)
make i live my life (yeah eh)
make i just
but shey you know
everything go turn in your favor
all your blessings go come in a major
everybody around you
everybody go flenjo uh uh

Bridge:
but I still dey pon my grind
and I came with my flaws
and I'm striking them hard
and I'm flexing my life
but I still dey pon my grind
and I came with my flaws
and I'm striking them hard
and I'm flexing my life
but I still dey for my [2ce] (dey for my)
and I still dey for my [2ce]
dey for my lane lane
dey for my chase
dey for the bag
me i dey for the race
ain’t no stopping me dey for my case
ain’t nobody fit holding my case

Outro:
uhn uhn uhn
femi stud lomo
femi stud lomo na
(Sax progression fades out)

Written by:
Femi Ayanda

Publisher:
Lyrics © Gotright Innovations Ltd

Lyrics powered by Lyric Find

Femi Stud

View Profile