Flavour - Oppressor

Original rude boy Mr Flavour pon the dancehall
Dem don’t know

Kinkana no dey sour
Khaki no be leather
Okro no be soup o
Kwanagida no be marriage o

My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine o
Dem no wan make I drink water drop cup
I'm covered by the blood eh
That’s why anywhere we go
They show me love eh

Oppressor (Eh)
Oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
Oppressor (Eh)
Oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem
I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem
I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor

I'm just a jolly fellow
I no dey like wahala
I do my thing my own way
Dey your lane
I dey my own lane o

My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine o
Dem no wan make I drink water drop cup
I'm covered by the blood eh
That’s why anywhere we go
They show me love o

Oppressor (Eh)
Oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
Oppressor (Eh)
Oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem
I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem
I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor

Baby wey dey piom piom piom (Asa ba)
Your time don dey go go go go
Johny wey no like em baby oh (O ko ro)
Another man go take your baby oh
Driver wey dey go wa wa wa wa
Sofly no go jam somebody
Oga wey dey chop money
Whistle blower don dey blow blow
Eburu jee eburu naa
So ndi oppressor oppressor
Eburu jee eburu naa
Nekwa so ndi oppressor oppressor
My hand no dey
So ndi oppressor oppressor
Flavour nwa
So ndi oppressor oppressor

Kinkana no dey sour
Khaki no be leather
Okro no be soup o
Kwanagida no be marriage o

My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine o
Dem no wan make I drink water drop cup
I'm covered by the blood eh
That’s why anywhere we go
They show me love eh

Oppressor (Eh)
Oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
Oppressor (Eh)
Oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem
I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem
I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor

Written by:
OKOLI CHINEDU IZUCHUKWU, SUNDAY GINIKACHUKWU NWEKE

Publisher:
Lyrics © Ultra Tunes, CTSO MUSIC

Lyrics powered by Lyric Find

Flavour

Flavour

View Profile