Kennyvaz - Oshey

Favor Mercy motun gbemu
Oshey, Hita Kennyvaz

You be Big God Oshey
Baba loke Oshey
You doing wonder Oshey
You be the Alpha and Omega

Suddenly as i dey enter
I just wanna praise my Father
If not for Him for the matter
Tell me wetin i go gather
God don bless me and i chop up
Go tell satan make him shot up oh
If enemies para me go lockup
Where dem dey when i gal nothing to chop

Praise the Lord
Praise the Lord
Nah you dey make me dey reign oh
Thank you Lord
Thank you Lord
This your love dey burst my brain oh

Your loving i go showcase oh
Your mercy i go showcase oh
Nah me know wetin i face oh
I thank you Lord for the Grace oh
Your mercy i go showcase oh
Your loving i go showcase oh
Nah me know wetin i face oh
I thank you Lord for the Grace oh

Grace oh Grace oh Grace oh
Thank you for your Grace oh
Grace oh Grace oh Grace oh
Thank you for your Grace oh

Enemies nah dem dey wonder
How i dey win dem dey wonder
Nah You spray me Holy Water
And You make me a Winner
Agidigba me calling
You shine your light upon me
This your love is forever
And i can't explain it
Father dey won know
Nah who dey for my back
What else can i say
Nah to thank Jehovah

Your loving i go showcase oh
Your mercy i go showcase oh
Nah me know wetin i face oh
I thank you Lord for the Grace oh
Your mercy i go showcase oh
Your loving i go showcase oh
Nah me know wetin i face oh
I thank you Lord for the Grace oh

Grace oh Grace oh Grace oh
Thank you for your Grace oh
Grace oh Grace oh Grace oh
Thank you for your Grace oh

You be Big God Oshey
Baba loke Oshey
You doing wonder Oshey
You be the Alpha and Omega

Written by:
Kehinde Ayoola

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Kennyvaz

View Profile