Rog Boyz - Overdo (feat. Mister Pryz)

Say na you
You
You
You
You
Wey dey run my tin
My God he too jɛjɛ
He no dey do yɛyɛ
My God he too jɛjɛ
He no dey do yɛyɛ
He gimme favor
Mercy
Money
Glory
Honor
Many
More
I no dey suffer
Walk in power
No wahala
Blessings all
I am standing tall
In the Lord
You know I am a lion all I do is
Roar
And even voodoo
Power
Gbala
Juju
Satan
He self
Trost
Join me oh
Make I praise my Jesus
As I am standing today
Man I am simply a product of grace oh
Join me oh
Make I praise my Yahweh ae
Cos when I look to the left
And I look to the right
Front and back nobody like am aha

I give am praises
Wey he gimme
Wey he gimme blessing
I give am worship oh
Wey he gimme
Wey he gimme favor
Ebi he fit do am
Ebi he for
Ebi he for do am
Ebi he dey
Ebi he dey do am
Wey e do ah ebi he for do am

He no dey take ein love dey flex me
Bro he no dey resh me
But he got it all
Ɛtc debi ah e dey conf me
When I am in his house boy I feel so confi
I feel at home
And then I feel so bossy
True love
True care
No gimmicks
No lie
More power no limit
Day in
Day out I do feel it
Even when I messop wanna love he no dey kill it
I thought about it I don't understand
Cos why would a God
Be serving a man
We messop and then he gives his own life
As if he be cat wey get some nine lives, sheesh
Mɛ lɛ agbɛ mɛkpc lamɛsɛŋ
Mawu ta Majesty ablcdevi mɛnyɛ
Mawu gbagbɛ tɔ vi mɛnye
Eta makpor dzidzor asi mɛ lɛ agbɛ

I give am praises oh
Wey he gimme
Wey he gimme blessing
I give am worship oh
Wey he gimme
Wey he gimme favor
Ebi he fit do am
Ebi he for ebi he for do am
Ebi he dey ebi he dey do am
Wey e do ah ebi he for do am

I give am mercies oh
Wey he gimme
Wey he gimme blessing
I give am worship oh
Wey he gimme
Wey he gimme favor
Say na you
You
You
You
You
Wey dey run my tin
Say na you
You
You
You
You
Wey dey run my tin

Written by:
Kingsley Kporjroh

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Rog Boyz

View Profile