Boy Sean - Paper

Eh
Thank you Thank you yea
Can you give me a bit of volume so they will be able to hear me clearly yea?
To them my haters I see you later
Me I wanna go get this paper
O boy na my God wey de do am
I no get that time me I go make am
Chee
Mister Davido
I know you gat the dough
Sign the boy we go make money
You go get more dough
I'll give you freestyle yo
I no be Daddy yoI just do this stuff
You just dey dance dey go
Gee I don dey street
I don see many defeats
We still on the grind
Now my guy make you double your feet
Me I no be Jesus
I go cut you off like scissors
This is my prime time
Fuck you haters make una no come deceive us
Listen my flows invoke Intellectual Psychological Inscription
Of truth and life that is good for your own Education
This is freestyle
No be today we dey freestyle
Na Boy Sean be this you know say me I like freestyle
To Dem ma haters I see you later
Me I wanna go get this paper
O boy na my God wey de do am
I no get that time me I go make am
To Dem ma haters I see you later
The boy wan run to get this paper
O boy e na God wey de do am
No time we gat to get this paper
I'm doing this hustle for my family
Na them dey with me when no one like e me
Me I wanna go get this paper
Me I wanna go and make this paper
All my geess from kogi
Let's go and make this money
Omaye todu ojo
Let's go and make plenty money
Put up jeans
And paying off my dues
If you no like the way I dey live life make you just vamous and move
This one no be fight no be fight
Me I want to stand up and take my right
When the government e dey do me lie
Dino Melaye you you are my guy
Yea
To Dem ma haters I see you later
Me I wanna go get this paper
O boy na my God wey de do am
I no get time time me I go make am
To Dem ma haters I see you later
Me I wanna go get this paper
O boy na my God wey de do am
I no get time time me I go make am

Written by:
Boyi Itodo

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Boy Sean

View Profile