JayDrillz - Pncd(poverty Na Curable Disease)

Shoobi doobi doodoo eh eh
Jaydrillz oooo Big Deal, Big Deal (Its RSQ on the beat)
I want it all before i rest in peace
Poverty na curable disease
The medicine dey your hand eh
Know your enemies and know Your friends eh-eh-eh
I wanna see my mama feel the Peace
She was there when i was Drowning my tears
No be everybody understand eh
No be everybody understand Eh-eh-eh
Po-po-Poverty na curable Disease
The medication na hustle
My brother take a dosage
Mehn an swimming out the Deep end
No be another man pikin i go Depend on
Yeah we all need somebody (SOMEBODY)
But we dont need everybody (EVERYBODY)
If them no give me the key
Am coming through with a Hammer
I'll be breaking every closed Door (BOOM)
I don't know if you understand Me
I been waiting for no labels to come sign me
No go think say am alone
Baba God sign me
I only put my mouth for wetin The concern me
Ooooooh yeah
I no fit stop I hope you Understand
I left my family for this I hope you understand (Understand)
E no go sup if you no para put
If Otedola get 2 heads I for Undertsand (NAH)
Ten toes men I stand gallant
There's no shaking
Never be a waste of breath to My maker
RIP Nipsey thanks for the Vision
All money in men thats my Mission cause
I want it all before i rest in Peace
Poverty na curable disease (Curable disease ooo)
The medicine dey your hand eh
Know your enemies
And know your friends eh-eh-Eh
I wanna see my mama feel the Peace (Eh-eh)
She was there when i was Drowning in my tears (Eh-eh)
No be everybody understand eh (Eh-eh)
No be everybody understand Eh-eh-eh
Curable disease
Poverty na curable disease
Curable disease
Cure cure curable disease
I know a rich G
Who sold rat poison(PATO) Damn
Now he's really high ranking
God is enough
Na God over everything
So alubarika follow me for my Every every
Many are called but few are Chosen
Many don blow and many have Fallen
Many don go so far away
So brother ma lor farawe mi ooo
And when them ask and you no Get
Them say you wicked
Hustle all week soak garri for The weekend (OH GOD)
Tryna do the hustle small small
Make them feel us
But any time we step out the Door
SARS the kill us
No think your wahala
Think a way out
From the ghetto to private jet's The way out
Ogbenni nothing is impossible!
One hundred million dollars For the team
Trust me e never do oooh yeah
I want it all before i rest in Peace (Rest in peace ooo)
Poverty na curable disease (Curables disease ooo)
The medicine dey your hand eh
Know your enemies
And know your friends eh-eh-Eh
I wanna see my mama feel the Peace (Eh-eh)
She was there when i was Drowning in my tears (Eh-eh)
No be everybody understand eh (Eh-eh)
No be everybody understand Eh-eh-eh
Curable disease (OK)
Poverty na curable disease
Curable disease (MEDICATE YOURSELF)
Cure cure curable disease
Curable disease
Poverty na curable disease (JAYDRILLZ THE BIG DEAL)
Curable disease
Cure cure curable disease (PREY)
Curable disease ooo
Medicate yourself

Written by:
Jeffrey Tyovenda

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

JayDrillz

View Profile