Sean Stan and PayBac Iboro - Realest Shit

This the realest shit I wrote
Know say when I die na the shit wey dem go quote
You no fit dey lie you fit feel it in your soul
I no dey surprised say they hating on a low
I just multiply square the root and then It grow
Look me for my eye you go see I done smoke
No too get the time for a woman wey broke
If I get the pie I go split am with my Bros
Cos dey been down to ride this the realest shit I wrote
You no fit talk nothing
Do nothing
Stop fronting
Pop something
Pop something
I send a paper to okija with your name on it
Even got a passport and put a frame on it

Amen
Pray you all rest in peace amen
Want you starved and deceased amen
Went to war with the beast
All of y'all be like feast
And I'm hungry to eat
Amen
This the realest shit I wrote
Know say when I die na the shit wey dem go quote
You no fit dey lie you fit feel it in your soul
I no dey surprised say they hating on a low
I just multiply square the root and then It grow
Look me for my eye you go see I done smoke
No too get the time for a woman wey broke
If I get the pie I go split am with my Bros
Cos dey been down to ride this the realest shit I wrote

Written by:
Onwudiwe Uzodimma

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Sean Stan and PayBac Iboro

View Profile
Flat 14:2 - EP Flat 14:2 - EP