Jhamal Hodari and Rymboxx - Sad Song

If I tell you say my love for na waya
Bet e come b say me sef I go retire
Tell me what you wanna do
Tell me what you wanna say now now
I guess it’s over now
My heart gave me away

Oya make I give you yarn
I been talk till the end of time
This love no make my smile
You con want make I dIe for you
Oya make I give you yarn
I been talk till the end of time
This love no make my smile
You con want make I die for you

You no go follow me Go

I go like to love you the way you want
But there’s no more I can give
There’s no way that I see me and you tonight
You know you know you know
I don’t wanna go back there
We should never go back there

I be taking all my loving I Dey comot
I Dey sing this song but I Dey turn up
D boy be going higher no be kai kai eh
Make we leave the Tori for another day

I be taking all my loving I Dey comot
I Dey sing this song but I Dey turn up
D boy be going higher no be kai kai eh
Make we leave the Tori for another day

You no Go Follow me Go

I bin dey reason to tell you mind
but the love wey we lost me i don find am
ahead ahead na e i dey go
as i don go i don go me i don blow
Right now belle dey sweet me
even if you beef me
E no mean anything
so make we leave the tori for another day
but you no go follow me go

You no Go Follow me Go

Written by:
Gabriel Akhuetie, Joshua Davids Ugbana, Menxee

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Jhamal Hodari and Rymboxx

View Profile
Love Is a Messy Game Love Is a Messy Game