Harrysong and Timaya - Samankwe

Rororo
Give me overdose o
Baby samankwe

Otape somwo Mr songs wey we did business
Baby I don get another s put a bang bang bang
Samankwue
Nigerian breed asian breed
Everything I see dey make me ginger
She's beautiful I no de taya
Everybody want to enter
Cuz cotonou boys want to kwue kwue
Indian boys want to kwue kwue
London boys want to kwue kwue
When it comes to oroma
Roll×3 my baby o give me overdose o
Baby samankwue...
Sa sa sa sa sa sa.. sey when it comes to oroma
Roll roll roll roll my baby ooo
Give me overdose ooo baby samankwue

My baby oo samankwue
My 10 10 oo kwue kwue
Iodine she gimme kwue kwue
Super d she gimme kwue kwue
Nutri c she gimme kwue kwue
Exclusively she gimme kwue kwue
A bottom belle eh eh
Bottom belle kwue kwue
A bottom belle eh eh bottom belle

Baby no time for minimemimamara
Girl if I hit you one time you no go let me go
The girly give me pass mark make I carry go
Every other thing she say make I carry go
Girle dance kprokotom
She a make me de whine am colombo
Fine girl unu afugo
D way she whine make me never wanna let u go
My girle sey she like it in the shower
My baby girl her name is Tamara
Anytime I come sey the girls dem ahalla
Me a bad boy so dem know that i badder
Abottom belle eh eh
Abottom belle eh eh bottom belle

When it come to oroma
Roll roll roll give me overdose oo baby samankwue
Sa sa sa sa sa sa sa sey when it comes to oroma
Roll roll roll roll baby oo give me overdose oo baby samankwue
My baby oo samankwue
My 10/10 oo kwue kwue
Iodine she gimme kwue kwue
Super d she gimme kwue kwue
Nutri c she gimme kwue kwue dr amir
Exclusively she gimme kwue kwue
Baby girl you wan hear my story you wan enjoy the glorl
Baby girl you wan hear my story you wan enjoy the glorl
Trek for boss ooo na we dey hot oooo
Scatter the place ooo
Other plate I give God the glorly
Roll roll roll roll my baby oo
gimme overdose ooo baby samankwue
Sa sa sa sa sa sa sa say when it comes to oroma
Roll roll roll roll baby ooo
Gimme overdose oo baby samankwue

My baby oo samankwue
My 10 10 oo kwue kwue
Iodine she gimme kwue kwue
Super d she gimme kwue kwue
Nutri c she gimme kwue kwue
Exclusively she gimme kwue kwue
A bottom belle eh eh
A bottom belle eh eh bottom belle ehehe bottom belle
Yea baby you kiss one and kiss me cool
Anytime you call me una kiss me cool
Girl you make my belle always full
Girl you are the motherfucker belle full eeee

Written by:
Harrison Tate Okiri

Publisher:
Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics powered by Lyric Find

Harrysong and Timaya

View Profile
Essential Afrobeats, Vol. 3 Essential Afrobeats, Vol. 3