Vicki D - Social Media

Pour dem the water make dem wet o
Eh
Omosikator
Kpoki
Lie give me make I mess sugar
Sweet mouth me abeg
Your evangelism no need sticker
I go preach your gospel I swear
If nah to get data I go get ahm
To post your matter
For social media
Eh ah eh ah eh
If nah to run some mara some
I go run mara
for your matter eh yaah
Ah eh ah eh
Lie give me make I mess sugar
Sweet mouth me abeg ooh
Sweet drive me like a Range Rover
Make me your comfort zone abeg
I ready be your Uber driver
I no go delay
You Dey sweet me pass kelewele
kelewele
Baby girl you for know say
Nah you oooh
Nah you
Iwo gangan lonyamin’were
If nah to get data I go get ahm
To post your matter
For social media
Eh ah eh ah eh
If nah to run some mara some
I go run mara
for your matter eh yaah
Ah eh ah eh
Oye kole funmi ni loving
Jeki mummy mi mo eh
Oye kole funmi ni loving
Jeki Daddy mi mo eh
Tsi y3 yoo mi sumo bo waa
If nah to get data I go get ahm
To post your matter
For social media
Eh ah eh ah eh
If nah to run some mara some
I go run mara
for your matter eh yaah
Ah eh ah eh
Lie give me make I mess sugar
Sweet mouth me abeg
Sweet mouth me abeg yeh
Your evangelism no need sticker
I go preach your gospel I swear
Tsi y3 yoo mi sumo bo waa

Written by:
Victor Adams

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Vicki D

View Profile