Ad soundz - Soft life

I don come again
It Ad bad boy
Sit down I get one story to dey tell You
Abena I no one do Wetin to dey Find you
Karma na one thing to use define You
dey beside you
So ama gbadun
Bad boy hav come to revive you
I get something wey go remind you
Dat true
Dat i gat you and no be taboo

One life make I dey alright
One time make I live soft life
Suprise how I take survive
All my guys dey be ballers
Making money in d numbers
One life make I dey alright
One time make I live soft life
Suprise how I take survive
All my guys dey be ballers
Making money in d numbers

Thanking God in the morning for Sleep and Wake
Before I get time to dey Wake and Bake
No delay for my way
Gas Maintain
Coz I dey Run my race
Face down buzz down
Wat I Gatta do now is Run town
Rain now till sun dawn
Life be moving very fast never knock down
Everybody vibing Online
I gat da one dine
You're my Sunshine


Thanking God in the morning for Sleep and wake
Before I get time to dey Wake and Bake
No delay for my way
Gas Maintain
Coz I dey Run my race

Face down ,buzz down
Wat I Gatta do now is Run town
Rain now ,till sun dawn
Life be moving very fast ,never knock down
Everybody vibing Online
I gat da one time
You're my Sunshine
They be they price me low but I no See them o
For my back wen them no know Me then
Maximum pressure and I no relent O
My God Cover them o
Corner them o
Maximum pressure ,and I no Relent o

One life make I dey alright
One time make I live soft life
Suprise how I take survive
All my guys dey be ballers
Making money in d numbers
One life make I dey alright
One time make I live soft life
Suprise how I take survive
All my guys dey be ballers
Making money in d numbers

Thanking God in the morning for Sleep and wake
Before I get time to dey Wake and bake
No delay for my way
Gas Maintain
Coz I dey Run my race

Written by:
Chidubem Aduba

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Ad soundz

View Profile