Rudeboy - Somebody Baby [Album]

Eh eh
Eh eh
O na na
Eh

Mama le mama le she belong to somebody eh
Mama le mama le you belong to somebody eh
Oh eh na somebody baby
Aih
She be somebody baby eh

Girl e dey pain me say you be somebody baby
Tah o na o na
My African lady eh
So come make I tell you o baby my beautiful lady
As you be somebody baby
Asampete nwanyi I'm crazy

Na who get lady o eh eh eh
If una dey together hold on to your baby o eh eh eh
And if that your boo misbehave me self I ready o eh eh eh
My body ready o eh eh eh
Money plenty o eh eh eh
Everything dey ready o

Mama le she be somebody baby
Mama le somebody baby eh
Now I wan go kill the floor with somebody baby
I'm in love with the baby but na somebody baby eh

Mama le she be somebody baby
Mama le e somebody baby eh
Mama le le le le na somebody baby
I'm in love with the baby but na somebody baby eh

That somebody
Na that person wey go keep you company
That somebody no be gum body
Anyhow wey you want am na join body o na o na
I no go leave am my liver bitter and e be like liver
Na who go fish am cos na me dey feel am
If the thing go bitter we go put am sugar o eh

She be somebody baby o na o na
Now I know that I'm crazy

So na who get the lady oh eh eh eh
If una dey together hold on to your baby o eh eh eh
And if that your boo misbehave me self I ready o eh eh eh
My body ready o eh eh eh
Money plenty o eh eh eh
Everything go ready o

Mama le she be somebody baby
Mama le eh somebody baby eh
Now I wan go kill the floor with somebody baby
I'm in love with the baby but na somebody baby eh

Mama le she be somebody baby
Mama le somebody baby
Mama le le le le na somebody baby
I'm in love with the baby but na somebody baby eh

I'm in love eh
With somebody's baby
I know that I'm crazy
Eh aih

Na who get lady oh eh eh eh
If una dey together hold on to your baby o eh eh eh
And if that your boo misbehave me I ready o eh eh eh
My body ready o eh eh eh
Money plenty o eh eh eh
Everything go ready o

Mama le she be somebody baby
Mama le somebody baby eh
Now I wan go kill the floor with somebody baby
I'm in love with the baby but na somebody baby eh

Mama le she be somebody baby
Mama le e somebody baby eh
Mama le le le le na somebody baby
I'm in love with the baby but na somebody baby

Written by:
Paul Okoye

Publisher:
Lyrics © CTSO MUSIC

Lyrics powered by Lyric Find

Rudeboy

Rudeboy

View Profile