Ayamtu - Sunday Special
Why they no wan free me
Shey I dey for kirikiri
Come and check my fingerprint
No one else can be me
Why they no wan free me
Shey I dey for kirikiri
Come and check my fingerprint
No one else can be me
Pull up like King T'challa, Wakanda forever
Call me upcoming but I'm coming like rapture
Coming but I'm coming like rapture
Me I want a Queen like Sheba
No be the type I go chop and japa
Lazy gyals but they want a Mufasa
Omo see me see palava, oya
Olorun maje o
I just dey my dey o
Softly softly softly
Jolly like jati-jati
Olorun maje
Only one life, better know yourself
Everybody wants to give you advice but they no go take am themselves
So I go from Sunday to Sunday, I'm a rebel with a cause
Come find me, say find me. On the move but I don't rush
From Sunday to Sunday, show you things you suppose jot down
On fire you cannot touch now
Just drop it like it's hot now
Tell a man wait, oya faster faster
She throw it back like Alanta
She go need see Chiropractor
But the ones wey sabi don Japa
Ehh, heart of the matter
We need to just yarn the facts but
Everybody wan wine each other
They go wine you like bartender
Shoe get size, Okrika get quality
Shoe get size, Okrika get quality
Shoe get size, Okrika get quality
Shoe get size, Okrika get quality
So I go from Sunday to Sunday, I'm a rebel with a cause
Come find me, say find me. On the move but I don't rush
From Sunday to Sunday, show you things you suppose jot down
On fire you cannot touch now
Just drop it like it's hot now
Why they no wan free me
Shey I dey for kirikiri
Come and check my fingerprint
No one else can be me
Why they no wan free me
Shey I dey for kirikiri
Come and check my fingerprint
No one else can be me
Written by:
Sokoamtu Ogun
Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics powered by Lyric Find