Bryan the Mensah - Tell Me

Sometimes I just dey ask myself how we ended up here
If it’s us against the whole wide world sef we still go dey here
Cos you still my baby
If you cry I go cry with you
Even if you tell a lie, me I no dey shy me I still go side with you
I go always ride with you
How I fit to lie?
And what dey shock me be Say
I thought Life could be good on my own
I no dey barb how you take over my heart, mind and my soul
You for tell me
Or Show me
How wey you fit do that
Must be
Something

I don’t even know but You bost my mind
No be anybody wey go fit do that tin
You bost my mind
I no even know how you dey fit do that tin
Yeah

Deep breathe baby girl sekkle down
Your body too dey bounce don't know what you on about
I see your waist o
I see your waist
And I dey try figure what you trynna say
Not too good with mixed signals Omoge
I don't know what to do with your energy
So let's pause
Mommy pump the brakes but don't stop
Slow down cos you on a roll now
When you already know now
So let's pause
Mommy pump the brakes but don't stop
Slow down cos you on a roll now
When you already know

I don't even know but You bost my mind
No be anybody wey go fit do that tin
You bost my mind
I no even know how you dey fit do that tin
Yeah

If it’s us against the whole wide world sef we still go dey here
We still go dey here
(I don’t know what to say)
Mmm you dey gimme something chale something wey Nobody fit replace
And I never felt this way
Tell me how dey do am cos I no dey barb why I dey craze like this I no go fit to explain
Oh yeah
Oh yeah yeah
Oh yeah oh yeah

You bost my mind
No be anybody wey go fit do that tin
You bost my mind
I no even know how you dey fit do that tin
Yeah

Written by:
ANDREW NEELY, BRANDON TREYSHUN CAMPBELL, DANTE JONES, OREN YOEL, VICTOR KEWSI MENSAH, WINFRED CRABTREE, OREN KLEINMAN, TREY CAMPBELL, VICTOR MENSAH

Publisher:
Lyrics © Universal Music Publishing Group, CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, Sony/ATV Music Publishing LLC, O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Bryan the Mensah

Bryan the Mensah

View Profile
W I L D L I F E W I L D L I F E