Deraa - Ufo Dreams

When ya wake in morning
Many things you ah soon realize
Some of dem hard to really analize
Cos dem dey fi ur mind & soul

We're running in a tunnel
With a strain of weed in your eyes
Never see nothing when Mi off our light
Better reason why ya shouldn't let me go

Mi never see person
Ah brother never come across
Somebody wey show me love
Wey ah long like an express road

Mi no fit get patience
To reach valentine
Before I talk my mind
And I hope you like my trips

Oooo
Oooo
Say the journey far
But fi Jenifer I go wait
I go wait
I go wait
My queen not too far

Fi mi Jennifer I go wait
Shoulder cripple when Mi body later awake
Cos d dream took too long in a state
When ya only see gray aliens assemble

A angel tap mi shoulder & said
What ya in a realm where nobody stays
Moving in a hologram when ya faint
In a UFO flying in the toppest high

Mi never see person
Ah brother never come across
Somebody wey show me enough
Wey ya long like an express road

Mi no fit get patience
To reach valentine
Before I talk my mind
And I hope you like my trips

Oooo
Oooo
Say the journey far
But fi Jenifer I go wait
I go wait
I go wait
My queen not too far

Oooo
I say for my Jenifer I go wait
When I tell you say I go stay
Oooo
For mi Jenifer I'll stay
Queen la ti far, I go dey

Written by:
Chidera Allison

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Deraa

View Profile