Timmy Tvrner - VIOLENCE

17, 18, 19 bobo o
Bobo o
Bobo o
Shepetri FC don come back again
Patriarchy FC don show face again
Feminine FC don scatter the game
Makanaki Fc don don
Shepetri FC don come back again
Patriarchy FC don show face again
Feminine FC don scatter the game
Makanaki Fc don don (Kilowi oo)
Steady capping
He tell me say make I no talk (Ehn)
He tell me say make I no run
Naso he gather all the guys
From the area come (Ehn)
See as my knicker don fall
So I call all my boys
Naso dem come dey run
E get as kasala don dey burst for the front
Naso we block all the punch
When them gather throw front
Them say we too dey raise shoulder
We too pompous
Say me and all my guys
See as we dey run
Na small thing sup wey everybody ja commot
We been dey ja in one accord
Say make I strong bodi make I stand for front ololo
Say we are here for the violence
Say we are here for the violence o
Say make we stand gidigba o
Make we hold our ground
Me I'm here for the violence o
Say we are here for the violence
Say me are here for the violence o
Say make we stand gidigba o
Make we hold our ground
Me I'm here for the violence o
Naso I tell 'em say na Bashiga
E le wole (No)
See as all the guys dey fight ebelebe (Eh ah ah)
Me I just dey move reverse
I dey my lane (Eh)
Them set me up for drags
Dem say na me dey reign
So I call my homeboys
Naso e come dey run fast fast
See as everybody just dey puff and pass
See as all my niggas just dey talk their part
Well I just like the ratios and the drags
Cos Me and all my guys
See as we dey run
Na small thing sup wey everybody ja commot
We been dey ja in one accord
Say make I strong bodi make I stand for front ololo
Say we are here for the violence
Say we are here for the violence o
Say make we stand gidigba o
Make we hold our ground
Me I'm here for the violence o
Say we are here for the violence
Say me are here for the violence o
Say make we stand gidigba o
Make we hold our ground
Me I'm here for the violence o
Shepetri FC don come back again
Patriarchy FC don show face again
Feminine FC don scatter the game
Makanaki Fc don don
Shepetri FC don come back again
Patriarchy FC don show face again
Feminine FC don scatter the game
Makanaki Fc don don

Written by:
Odude Timilehin

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Timmy Tvrner

View Profile