Shapy - Christmas in Wadata

Merry Christmas merry Christmas
Happy new year to you
Merry Christmas merry Christmas
Happy new year to you
Merry Christmas merry Christmas
Happy new year to you
Merry Christmas merry Christmas
Happy new year to you
Mama give me jollof
Chicken for the side
Shayo for my cup
Enjoyment is a must
Mama give me jollof
Chicken for the side oh
Shayo for my cup
Enjoyment is a must oh
Oya come make we celebrate
Jingle bell where de party dey o
Dem don born pikin for Bethlehem
Aya….ayah eeh
Joy joy to the world
Love is in the air in the air now
Feeliz navidad
I wish you all the best
It's that time of the year
All my troubles away
I for like faji o
Na my daddy birthday oh
Make you no dull me oh
We go dey till morning oh
Merry Christmas merry Christmas
Happy new year to you
Merry Christmas merry Christmas
Happy new year to you
Merry Christmas merry Christmas
Happy new year to you
Merry Christmas merry Christmas
Happy new year to you
Mama give me jollof
Chicken for the side
Shayo for my cup
Enjoyment is a must
Mama give me jollof
Chicken for the side
Shayo for my cup
Enjoyment is a must
I dey for you you dey for me
And I dey pray for you
Make you no see disgrace
Goodness and Mercies
Dey follow you dey go oh amen
Sapa no go near us
Na so we go dey roll ooo
Merry Christmas merry Christmas
Happy new year to you
Merry Christmas merry Christmas
Happy new year to you
Merry Christmas merry Christmas
Happy new year to you
Merry Christmas merry Christmas
Happy new year to you
Mama give me jollof
Chicken for the side
Shayo for my cup
Enjoyment is a must
Mama give me jollof
Chicken for the side oh
Shayo for my cup
Enjoyment is a must oh

Written by:
Msughter Shaapera

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Shapy

View Profile