Elochi - Wati Wati

Wetin dem talk
You no the gbedu non stop
And now we steady on top
Ohh we got the party on locked up
See all the man dem shayo
Doesn't mean ama toile
See anything you want shayo
Onto say we got the money oooo aaaaahh
Wati wati watimagbo
Wetin I see I no fit talk
Na so she carry carry gorr gorr
Ma I dey your body o
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
Ah never been to club in six months
So you think I will come here to play
Pos or cash I got you
Just tell me how you want me to pay
Onye gbaa oso mma ya
We ain't going nowhere today na today
My home training nogodi na house o today na today
Toast to the good life
Mama we made it
Addicted to good life
I've chosen the good life
How do I hate it
And ego mji bia here aburokwa ego obodo a o
How do I change it
Forty k for the night aburokwanu childs play o
How do I heh you can't counter this
I bet you you can't counter this
Wati wati watimagbo
Wetin I see I no fit talk
Na so she carry carry gorr gorr
Ma I dey your body o
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
Eh nwa dance ma
Ife di gi na azu ya bounce ma
Onye tinye isi sisi chance ma
Maka ego mbu abulo ife iya account ma
Eh hype man sisi hype ma
Ichor iwelu another mic si shout ma
Imana imee ofuma muwa achargi ma
Mnu ife mchoor muwa ebido acti ma
Wati wati watimagbo
Wetin I see I no fit talk
Na so she carry carry gorr gorr
Ma I dey your body o
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima
See ma dancima dancima dancima

Written by:
Wisdom Udemba

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Elochi

View Profile