Chris highlife - Working Low

Highlife baby boy is here yeah
I no fit explain
I no fit to talk
Na me know my pain
As I dey relate
Me I deh light my kpo
And I dey let them know
My face must to show
Cos I dey face my fears
Me I dey work and pray
And I no come to play
Oluwatiche
Taking off my pains
You know fit see me anyhow
Cos I dey find money
Shoutout to niggaz in the hood wey dey try for me
Have been working low
No lies
You know as e go
Just to survive
Have been working low
No lies
You know as e go
Just to survive
Life wey you see no get part 2
Me and all my brothers dey chop am cool
Anywhere I dey I keep my cool
2 whips for my mom I bought her too
Life wey you see no get part 2
Me and all my brothers dey chop am cool
Anywhere I dey I keep my cool
2 whips for my mom I bought her too
Why you dey vex for me
Find money
You get something to talk to check on me
Oh yeah dey well I feel fine
I feel blessed I feel fine
Dem go know
Six figures on my wrist
Dem go choke
Sexy bannies in the house dem won kpo
I remember when e no dey
Man dey owe
Man dey old
Me I let them know
Na my music be my own
And dem know
When dem no support me then I dey go
I keep my eyes on the price I no hole
I nor hold
Plenty things to talk
But I no fit complain
Plenty things I see
But na me fit relate
I can't be frustrate
I no fit dey hate
I dey find money
You dey find money
Have been working low
No lies
You know as e go
Just to survive
Have been working low
No lies
You know as e go
Just to survive
Life wey you see no get part 2
Me and all my brothers dey chop am cool
Anywhere I dey I keep my cool
2 whips for my mom I bought her too
Life wey you see no get part 2
Me and all my brothers dey chop am cool
Anywhere I dey I keep my cool
2 whips for my mom I bought her too
Have been working low
No lies
You know as e go
Just to survive
Have been working low
No lies
You know as e go
Just to survive
Life wey you see no get part 2
Me and all my brothers dey chop am cool
Anywhere I dey I keep my cool
2 whips for my mom I bought her too

Written by:
Isaac Ovebedaro

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Chris highlife

View Profile
Gift & Love Gift & Love