ID Crown - Say Bye Bye

Where you from baby?
Where you come from my baby?
Way you swing that body so crazy
Only you i b seeing o lately
So lately

Come save me
No leave me for ground angeli
Your matter dey my head o daily
Fire for my head come save me
O save me

Say bye bye no bye bye
No leave me for ground die
I See you for Jah
No leave me kasala

Say bye bye no bye bye
No do me no drama
No leave me for ground die
Me battery you charger

I be telling all my friends eh
Sey this body wey u moving make a man craze
Everything wey you do make a man craze
Your smile and ur eyes make me know say
Girl you drive me insane

Gimme all your love eh
Gimme plenty plenty loving make i maintain
Everything wey you do make a man craze
This shine for your eyes drive me insane

Hey mama jen simi
Pretty please attend to me
Got me higher than a bird u see
It's an emergency
Free me abegi pls
Got me higher than a bird u see

Leave me alone kini?
I've been on my own u see
Been on the low u see
Until you came to me
Now i want you holding me
Pretty please attend to me

Say bye bye no bye bye
No leave me for ground die
I See you for Jah
No leave me kasala

Say bye bye no bye bye
No do me no drama
No leave me for ground die
Me battery you charger

I be telling all my friends eh
Sey this body wey u moving make a man craze
Everything wey you do make a man craze
Your smile and ur eyes make me know say
Girl you drive me insane

Gimme all your love eh
Gimme plenty plenty loving make i maintain
Everything wey you do make a man craze
This shine for your eyes drive me insane

Shey you know, Shey you know
Shey you Know
Shey you know, Shey you know
Shey you know, Shey you know
Shey you know
Shey you know, Shey you know

Written by:
Crown Gbajumo Idiagbonya

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

ID Crown

View Profile
Say Bye Bye - Single Say Bye Bye - Single